Né mè fùa né nà fù I no dey ask too much Listen me now father God Keeny Ice Mawu gã give me blessings Bless me with more things Na nè gbã go ɖe dzìnye that be all I'm asking Mawu gã give me blessings Eh with more things See make e fall for my top That be all I'm asking So so prosperity koe nam Grammy and BET koe nam Big house for estate koe nam Account go dey look heavy koe nam So so prosperity koe nam Grammy and BET koe nam Big house for estate koe nam My girl go dey look sexy koe nam That be all I'm asking oo Dear God I dey on my knees I'm casting All of my burdens unto you and then I'm trusting In you to gimme all the things that I'm asking I bake the cake already baba gimme icing Cus I no fit afford to fail I for win am at all costs Make all my paddies shun dey see me like surplus I tire the depression and the suicidal thoughts I grind ky33 God show me the jackpot Èdzì ma me lè asinyè ma le tu atsò mɔ oo Alo ma be ma vee ge ɖe cult mè ha oo I keep it hundred with the hustle always giving my all The good life house and cars I deserve it all So I dey beg Mawu just open the flood gates Make blessings rain and drown the broke days I just dey want be number one on forbes list with the kinda money wey go make bill gates feel lightweight So so prosperity koe nam Grammy and BET koe nam Big house for estate koe nam Account go dey look heavy koe nam So so prosperity koe nam Grammy and BET koe nam Big house for estate koe nam My girl go dey look sexy koe nam That be all I'm asking oo Èwòe nye dzìƒo ʋiĩ tɔ Mawu gã wòe ɖè gbè ŋù kè ee È be yè be ŋusẽ hã koe ƒò ta ne ŋusẽ wò kekẽ ee Yè ɖeka si kò safi lè ne àgbèmè ʋɔtruwo kekẽ ee Mè wɔ avũ zãmè kaka wò glo ŋù nyui ɖe ne kè ee Ebe you do am for my peers you for do am for me too I need your light make you shine am on me too Three private islands the jet I need two Gimme better wife my pikins for nice too Make you no forget to gimme foresight And make my shine spoil enemies dema eyesight No gimme friends wey be on and off be like ECG but gimme ones wey go fit power my spotlight amen Dɔ gã wo ne wɔ Mawu gã mè kpɔ This one I dey ask be small Tà yayrawo ne kɔ Dɔ gã wo ne wɔ ne wɔ Mawu gã mè kpɔ mè kpɔ This one I dey ask be too small So so prosperity koe nam Grammy and BET koe nam Big house for estate koe nam Account go dey look heavy koe nam So so prosperity koe nam Grammy and BET koe nam Big house for estate koe nam My girl go dey look sexy koe nam So so prosperity koe nam Grammy and BET koe nam Big house for estate koe nam Account go dey look heavy koe nam So so prosperity koe nam Koe nam Koe nam Koe nam That be all I'm asking oo