Kishore Kumar Hits

Dice Ailes - Reserve lyrics

Artist: Dice Ailes

album: Reserve

The sauce wey I get dey drip just like mayo, e dey
Bar wey we get o e no go finish o, e dey
E dey reserve
Your guy dey the bench o we dey the field o, hin dey
Hin dey reserve
The girls wey I get o dem no fit finish, dem dey
Dem dey reserve o
I can't decide
I can't decide
Dem dey reserve

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists