Kishore Kumar Hits

Yxng Philz - Monica lyrics

Artist: Yxng Philz

album: Love? Never Mind


Philz
(Young boy wey dey run matter)
Yeah yeah ge ge
I no be London boy I'm from asaba
Ti ti ti ti ti ti ti
They call me philz baby
Na who get money
Dey follow monica
No dey call me brother
When you no be my sister ah
And if you feeling the boy now
Make you follow my insta oh yeah
Cos you got remember
When you tell me forget am ah ah
Cos when I give them gbedu (Gbedu)
The girl dem telling me kedu (Kedu)
Nwanne kè ife né mé nú (Mé nú)
Nwanne kè ife né mé nú (Yeah yeah)
Last december
Monica no give me her number
She think say I no go remember ah
I no go remember ah
Monica moni moni monica
No dey do me corny Na
Cos I no getti moni now
Na na na na na
Monica moni moni monica
No dey do me corny Na
Cos I no getti moni now
Na na na na na na
16 missed calls
Na you dey tell me make we link up
Say na me be the one for you
Too many men but you just want me
Is it because I'm somebody (Somebody)
I be somebody
Monica tall, monica short
Depend on the one wey you see for club
She get e back a biggie bum bum (Okwu)
With a slim waist call it figure 8 (Fgure 8)
Amaka no fit relate (Relate)
Even Kate don dey frustrate (She dey mad)
Last december
Monica no give me her number
She think say I no go remember ah
I no go remember ah
Monica moni moni monica
No dey do me corny Na
Cos I no getti moni now
Na na na na na
Monica moni moni monica
No dey do me corny Na
Cos I no getti moni now
Na na na na na na

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists