Call: Onyenemma Imela Response: It is simpily because,Onyenemma Imela,it is simpily because Call: Onyenemma Imela. (Response) Call: O' chukwu mere ya,no be my power o Call:Asina obughi Jehova,where I for dey Call: I am a living testimony I Response: It is simpily because,because Jesus dey bless me o 1: Obata obiye,anamajagi mma Onye jerije n'elu mmiri,anamajagi mma Everyday I remember,January to December, I throway You salute o... Jehovah Mob Chant: Daddy You just dey honour me As if to say na only me The kain paddy wey You dey do for me Dey make goodness and mercy dey follow me I get testimony Inspite of all my enemies Jehovah forever,You never surrender Your power to the enemy I come dey dance for You,for all the things You don dey do Agidigba,You be Arabaribiti Everybody dey 'tion for You Everybody 'tion for You Call: Onyenemma Imela Response: It is simpily because,Onyenemma Imela,it is simpily because Call: Ihe chukwu neme,o suprise mo o. (Response) Call: As you dey see me so,na Jehovah eh Call:Wetin I do o,wey make you love me ao Call: I am a living testimony I Response: It is simpily because,because Jesus dey bless me o Call: Ebubedike,anyi n'ekele gi Call:Onye binigwe anyi n'ekele gi (Response) Call: Baba mi redeemer,baba mi provider and Jireh Call: Tan sope a o ni father o, Call: Ebubedike,ebubedike EBUBEDIKE! IKE N'AGHA Call: Onyenemma Imela Response: It is simpily because,Onyenemma Imela,it is simpily because Call: Papa mo my Onyenemma. (Response) Call: O' chukwu mere ya,no be my power o Call:Asina obughi Jehova,where I for dey Call: I am a living testimony I Response: It is simpily because,because Jesus dey bless me o