Kishore Kumar Hits

DennyB - I no do again lyrics

Artist: DennyB

album: Man of parts


I no oh dey do again
I no dey do again
Dennyb oh ohh
E no dey hard
E dey body
Ooo oh eh
Aya aya
You said I'm not your type
That I don't have the paper
Then I showed you my love
Because I no fit pretend am
I nearly murder for your case
I no know say u be player
Now you want to come back to me
Because I don dey okay
And so me I say
I no do again
Say me I no want u again ooh
I no do again
Me and my baby we dey okay
I love my own bebe
Make you no come here
Come pour sand
Inside my garri
So I no do again
Comot body
I can't tell wetin be your mindset
I gave u love u took it for granted
I comot body for all the girls
Gave you my all
Yet played me like grandtheft
My babe sweet
And she choco like a milo
And ah
She get everything for body oh
And ah
I no fit leave am for you biko
I no need all your dramas again
I remember the things
I do for you oh
And ah
Your love e turn me to mumu oh
And ah you chop my small money
And tuwama
I no need
All those dramas again oh
So me say
I no do again
I no do again
I love my own bebe
So I no do again
Mo ni pe
I no do again
Say me I no want you again
I no do again
Me and my baby
We Dey okay
I love my own bebe
Make you no come here
Come pour sand
Inside my garri
So I no do again
Nwga biko
Kwara ngwuo ngwuo gi oh
I no want do again oh
You dey mess with my mind oh
I swear you mess
With my emotions ye
I no oh dey do again
I no know say you no love me oh
I no oh dey do again
I no know say you no love me

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists