Kishore Kumar Hits

Oluwacoded - Sleepless Night lyrics

Artist: Oluwacoded

album: Sleepless Night


Attention everybody
Hanana nana nana
Oyeke dayanmo
Say they call me Boy C
Say they call me Boy C
What is life? (it's Maxido the inspirational producer)
Make I no talk
Kennyblaze wan bi
I'm learning life for real for real
No be by sleepless night
I know say you dey hustle
Wetin you dey do online
Oloshe oje losun
Molosun kinto ji Adex Berry ti ra motor
Gbori wo Sagamu omo ope felo ko lotto
Though I be street boy wey get OT
For my area I be OG
They dey feel my jam on a lowkey (wah-wah-wah)
Kennyblaze funwon loni shoki
Attention everybody I say stand at ease
Shepe for anybody wey disturb my peace
Qudos to my mama and I love my gees
If is not about the money don't disturb me please
Them go vex you bro
If you no get money them go call you broke
Omo ti mo fe sha go dey call me bro
This one no be movie no be Netflix ooo
Them go shenk you bro
If you no get money them go call you broke
Omo timo fe sha go dey call me bro
This one no be movie no be Netflix oo
How poor man wan talk say he no lazy
I dey pray I no dey play so no shaking
I go win
Momashe owun tawon egbemi sheti
I no my right from the left so no dey call me baby
Shomoye candle ti mo burn for the night I no dey sleep
Mojina si awon ti mo love for the bag I come dey sin
Oju mi tila moti sopa le I don dey see
So if is not about the money bro I no dey pick
Tobati check e ko balance awon question ko answer
Carry your cross nobody to ma gbe to ban sa
Ile ola lemo kin ra ferari oluwatobe
Ojubelo so malofo oluwacoded
Attention everybody I say stand at ease
Shepe for anybody wey disturb my peace
Qudos to my mama and I love my gees
If is not about the money don't disturb me pls
Them go vex you bro
If you no get money them go call you broke
Omo ti mo fe sha go dey call me bro
This one no be movie no be Netflix ooo
Them go shenk you bro (ahii)
If you no get money them go call you broke (hope say u dey learn life)
Omo timo fe sha go dey call me bro
This one no be movie no be Netflix oo
Before I write this song make I summon all my fears
Make I clean my eyes make producer no see my tears
Like shey music ma pay me record wo loma gbe mi
'Cause if I no make am komawa lo pada pain mi
Blood and sweat ti mo go through
Am one of one with my gospel
Woni kintole blow egbekegbe mi I no do
You get glory them go test you
Challenges to ma battle
To my brethren my disciple
Unbelievable that I preach to
So I keep pushing keep pushing
Gbawa lowo see finish
When them hear my song make them be like omo see lyrics
So e calm down I no go force you to hear my sound
'Cause am married to the game and I no dey fuck around
Though I be street boy wey get OT
For my area I be OG
They dey feel my jam on a lowkey
Kennyblaze funwon loni shoki
Attention everybody I say stand at ease
Shepe for anybody wey disturb my peace
Qudos to my mama and I love my gees
If is not about the money don't disturb me please
Them go vex you bro
If you no get money them go call you broke
Omo ti mo fe sha go dey call me bro
This one no be movie no be Netflix ooo
Them go shenk you bro
If you no get money them go call you broke
Omo timo fe sha go dey call me bro
This one no be movie no be Netflix oo
(It's Maxido the inspirational producer)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists