Kishore Kumar Hits

Oluwacoded - Pressure Ti Wa - Freestyle lyrics

Artist: Oluwacoded

album: Pressure Ti Wa (Freestyle)


Manny people ar are in the past
Because many people are dying
Everything are ar doing
Ewo a mo oyinbo so
Pressure tiwa ma so yoruba
Ewo gbogbo nkan sele nilu yii
Pressure ti wa, oyinbo gan o se so
Tele tele kosi pressure
Many dey sup melo mofe mention
The stress for Banks fit cause hypertension
Bobo just dey play ode fera mansion (ode fe ra)
Attention attention
Is all love don't you mention
Pop your shit caution
Make you no land for station
So many oppression
Sapa loman fa depression
Melo mofe mention and we no get option
Paga don wise
Cash don scares
And man no too guide
Pray make we survive oo
Paga don wise o
Cash don scares o
And man no too guide
Pray make we survive oo
Pressure tiwa
Money talk money talk only
Pressure tiwa (ah ah)
No go bring your billing
Pressure tiwa
Omo oro mi ara kanmi
Pressure tiwa
Shomo cry your cry oo
Pressure tiwa
We go surely survive oo
Pressure tiwa
Pressure tiwa
(Bozliwin you legend)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists