It's been on my mind so long yeah And I can't realize why it should be like that o I Don't even know how it got here And I can't deny Say I used to be the life of the party Now the energy inside of me is drained If I die tonight wetin I gain Is it safer outside Outside Ahh ah DEY AVOID SEE FINISH Make I dey my own Make you sef dey your own I don call mi man dem But dem no know how far If I see it all far again I see it all See it all See it all far again If I see it all See it all ♪ Said that you were my safe haven Now you con Dey go follow them talk Yeah yeah yeah Me I no too send unless you Bring am come my front (Yeah) You sabi me no mean say you know me You don mark me bad you no know my story A problem shared fit turn to gossip you know And I'm too emotional Say I used to be the life of the party Now the energy inside of me is drained If I die tonight wetin I gain Is it safer outside Outside Ahh ah DEY AVOID SEE FINISH Make I dey my own Make you sef dey your own I don call mi man dem But dem no know how far If I see it all far again I see it all See it all See it all far again If I see it all See it all