Kishore Kumar Hits

T Hadex - Chill Pill lyrics

Artist: T Hadex

album: Chill Pill


No be juju
No be juju or if na juju e for don cast
So e never too tey
M talking about last Tuesday
When mama call me say omo mi ma sunle
Joor dide eh no holiday for a hustler
All night all day no sleep for a hustler
For a hustler ahhh ah
Na just GOD omo e no get any formula
She say as them sabi money
Them go sabi you too
As long as you get GOD no be issue
If your charger no spoil
I promise you your battery go still full
So you gatz to work and pray
Till reach your balling day
Yes I know no be small thing eh
Rome wasn't built in a fucking day
So I tell my guys make them take a chill pill
Cus no be everybody e easy for for the street eh
To get your own money e dey sweet
To get your own money e dey sweet
So I tell my guys make them take a chill pill
Cus no be everybody e easy for for the street
To get your own money e dey sweet
To get your own money e dey sweet
Shebi lola Oluwa at'atileyin Anobi
Ama rire gba
Hallelujah salvation and glory koni le mowa
No be juju
No be juju or if na juju e for don cast Omo e for don cast
I be that boy wey them no show love
I dey do my thing oo oou
Omo olofo tolorun gbe ogo fun (you dey
Watch me Shey) Shebi temi bawa ireti shi n be
As long as the sun still dey shine
Ibi toma de you go still reach there
I promise you your pay day dey near
Na just the challenges you go bare
E go clear you sef go collect
Your budget no go fit size your pocket
Ohh noo
Shishe
Shishe gidigan ma shole
Dem no dey catch late comer for here
Anytime lomo ope le gbope
So I tell my guys make them take a chill pill
Cus no be everybody e easy for for the street
To get your own money e dey sweet
To get your own money e dey sweet
So I tell my guys make them take a chill pill
Cus no be everybody e easy for for the street
To get your own money e dey sweet
To get your own money e dey sweet
Shebi lola Oluwa ati atileyin Anobi
Ama rire gba
Hallelujah salvation and glory koni le mowa
No be juju
No be juju or if na juju e for don cast Omo e for don cast

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists