Kishore Kumar Hits

Datboi Smee - I nor Date Broke Boi lyrics

Artist: Datboi Smee

album: Parker Na Parker


Say say
Please sub for me
Please sub for me
Nai dem take go knack
Your serious babe
Urgent 2k
Urgent 5k
Nai dem take go knack osarobo babe
I nor de date broke boy
But your papa still de work
As house boy
I no de date broke boy
But your papa still de work
As house boy
Sandra
You say your papa na senator
Nai you come my dm de beg 2k
You say your papa na senator
Nai you come my dm de beg 2k
You say Dem no go use 50k knack you
Dem give you bread and egg
You say life too sweet
You say Dem no go use 50k knack you
Dem give you bread and egg
You say life too sweet
So your mate de pray for better days
You sit down for house
Say your evian dey
Say wetin, evian dey
You no de hustle
You wan touch ikebe
Say, ikebe
Say say Ikebe
You no de hustle
But you want to touch many ikebe
Ashawo dey your eyes
Ashawo dey your eyes oo

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists