No be you... I no talk am That thing I talk I no mean am Cos I dey see am for your eyes you don change am But for the sake of the money I might say it that am sorry but You carry gun You carry knife You carry... You carry bomb cos of little rat But no be say he no fit talk or he no get mouth Just hold on Stay with me for a little while But he still focus He four pocket self don swell up He buy four motor he wan ball out He don buy ticket He wan take off so but. But why you wan pull me down Why you no wan let me drink water drop cup Shey you wan rule my life Shey you wan use my time Me and you like We go wild wild wild west tonight We go wild wild wild west tonight We go wild wild west tonight aaahnnn Verse 2 Kaptain I take u as a brother Anything dey bother u na me e still dey bother If u dey down I dey down too I carry u for mind If am balling I ball for the crew My family,my girl and u aah But u still dey hate me Sit down with strangers for outside dey narrate me Shey if dey drown u no fit save me? Shey if dem dey play me u go join me or join dem to play me wahhh Tell me wetin dey xup No tell me say na jealousy na e make u dey wan turn against ur blood Brother man make we discuss I apologise for all my wrongs But I for like make u clear me If I do u bad e for better make u tell me No be to dey fake smile Anytime u dey near me See how far brother man From today u no be my brother man cos I no understand why...