Kishore Kumar Hits

Bahdman Flash - My Party lyrics

Artist: Bahdman Flash

album: Jara


Chiss
International
Dey my side
Dey my side
Dey my side
I no go fit leave you
Baby dey my side
I no go fit to dull you
Baby dey my side
I no go fit play you
Make we leave tonight
Go my side
Make we drink Vodka
For my side
Dey my side
Dey my side
Dey ma side ya ya
Yea yea yea yea
All night
Girls dem dancing all night
Dem are smoke weed all night
And everywhere don dey alright
Sweet Paradise
Yeah we so loud
30 quickies for the night
Start to mix things getting high
And only you dey for my mind
I no fit lie
Body so nice yeah
Baby come to my place o
You and I go relate o
Put my hands for your waist o
Baby whats the update o
We go start from my moto
Do me things wey I nor know oo hmmm
Dey my side
Dey my side
Dey my side
I no go fit leave you
Baby dey my side
I no go fit to dull you
Baby dey my side
I no go fit play you
Make we leave tonight
Go my side
Make we drink Vodka
For my side
Dey my side
Dey my side
Dey ma side ya ya
Yea yea yea yea
BAHDMAN

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

69

2020 · single

Similar artists