Kishore Kumar Hits

Ayanfe - Temptation lyrics

Artist: Ayanfe

album: Temptation


Oh sugar sugar
First of first na you
You turn your back, you do me para shoot(nne why)
But first I no go do
E pain me die your love nah cock and shoot (nne why)
You want to finish me(Aye ya)
With this your British ni(Aye ya)
I no fit speak English(Aye ya nwanne)
You want to pieces me(Aye ya)
You want to visit me(Aye ya)
You kon wear little shimi(Aye ya nwanne)
Temptation na one thing
Falling in love na one thing
This your own na bad thing
Temptation na one thing
Falling in love na one thing
This your own na bad thing
You want to finish me(Aye ya)
With this your British ni(Aye ya ha)
I no fit speak English(Aye ya nwanne)
You want to pieces me(Aye ya)
You want to visit me(Aye ya)
You kon wear little shimi(Aye ya Nwanne)
Plenty chima don dey disturb
But I still dey your domot
So tey dey wan dash me love
I only need your support
Hope one day
You go knack me jazz eh
Pretty Obanje(ah ah)
I na afu Ife i na eme mu o
I na afu Ife i na eme mu o Ada
You for show me love
Make I see I still dey your domot o
I na afu Ife i na eme mu o
I na afu Ife i na eme mu o Ada
Ahh you don kill
You don kill pesin pikin oh oh
You want to finish me(Aye ya)
With this your British ni(Aye ya)
I no fit speak English(Aye ya nwanne)
You want to pieces me(Aye ya)
You want to visit me(Aye ya)
You kon wear little shimi(Aye ya)
Temptation na one thing
Falling in love na one thing
This your own na bad thing
Temptation na one thing
Falling in love na one thing
This your own na bad thing
You want to finish me
With this your British ni
I no fit speak English(nwanne)
You want to pieces me
You want to visit me
You kon wear little shimi(nwanne)
Aye ya! Aye ya! Aye ya! Nwanne!(Oh suga suga ah ah)
Aye ya! Aye ya! Aye ya! Nwanne!(Oh suga suga ah ah)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists