K-K (K-K) ♪ Young fucking gangster Grind so hard I be superstar Living the lifestyle Dem niggas that be hating dem be bastard Niggas that be talking dem be highman Roll some weed tryna get high I'm just tryna have a good time Pop some, lemme feel right Dem fit do wetin dem fit do I gats chop so man no fit snooze I thank God say man never loose Oh no you can't walk in my shoes Dem fit do wetin dem fit do I gats chop so man no fit snooze I thank God say man never loose Oh no, man never I don't play Your shawty on phone she a call away Grind all day so the money come my way Light on green and we going on the way Ay ay, tryna get paid Buy the Fendi bag and the Gucci for my bae Show my baby love with my money everyday I just wan dey run my race ya, do my things my way ya Dem fit do wetin dem fit do I gats chop so man no fit snooze I thank God say man never loose Oh no you can't walk in my shoes Dem fit do wetin dem fit do I gats chop so man no fit snooze I thank God say man never loose Oh no, man never Young fucking gangster Grind so hard I be superstar Living the lifestyle Dem niggas that be hating dem be bastard Niggas that be talking dem be highman Roll some weed tryna get high I'm just tryna have a good time Pop some, lemme feel right Lemme feel myself I just wanna feel myself today I just wanna spend some bands at the motor shop Vibe all night till the sun is up, ye