Yeah Yeah Yeah we going in Kayode So baby I don't wanna wanna wanna Wanna lose you lose you lose you But you dey make me feel like say I no belong (Ah o ma ga o) Baby I don't need no one else for me I no go lie, you been acting funny The way you do me, you dey make me lose my mind So which kind feeling kon be this Who be that guy you don dey kiss You tell me say you go ride for me You tell me say you fit die for me So which kind games you kon dey play Me I no do make you dey your day Na me day ball but na you dey play All of dem girls day queue dey wait So make you no dey come dey denge for me Foluke dey here dey here dey whine am for me Oya hmm jeje carry my money Oya Shey mi jeje baby Make you no dey come dey denge for me Amina dey here dey here dey whine am for me Oya hmm jeje carry my money Oya Shey mi jeje baby Oya shey mi jeje, shey mi jeje Shey mi jeje, shey mi jeje File foni! Shawty got me thinking this your back sef (Back sef) If you really got it from your mama, then I wonder what she has left (Has left) You gotta selfish as F Even got me thinking daddy and the house girl sheri This is who I was before you met me Single nigga way day F up and down like Fendi Now you got me thinking all grown Baby and home, Come into my zone Got the body that's banging, got me like oo wee And tin ba ti bo kosi werey mo ma tu si Got me saving and stacking all of the school fees And I be chilling and praying, hoping you screw me Hold up, hold up, baby hold up If you body na song, your backa be the chorus Hold up, baby baby hold up If your body na the song, your backa be the chorus So make you no dey come dey denge for me Foluke dey here dey here dey whine am for me Oya hmm jeje carry my money Oya Shey mi jeje baby Make you no dey come dey denge for me Amina dey here dey here dey whine am for me Oya hmm jeje carry my money Oya Shey mi jeje baby