Kishore Kumar Hits

Majeeed - Stop Nonsense lyrics

Artist: Majeeed

album: Stop Nonsense


(Na money dey stop nonsense)
Ii-yeah
Majeeed Baby
(You wan hear gbedu)
I ready for enjoyment
Omo, me, I no like suffer oh (suffer oh)
If I just get small bar oh (walahi)
Na to order whatever
Na money be my only friend, ah
Omo, me, I no get lover oh (lover oh)
If i just get small bar oh (walahi)
Na to order whatever
Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh
(Na money dey stop nonsense)
Money, money-money, money-money, money-money-ah
(Na money dey stop nonsense)
Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh
(Na money dey stop nonsense)
Money, money-money, money-money, money-money-ah
(Na money dey stop nonsense)
Ii-yeah
Set awon top boys
Gawu oh, gawu oh (Mastaa)
Gawu oh
So, if you get the money, spend the money gan (ii-yeah)
J'aye ori e lo
Top boy no dey dull (no-no, no-no, no)
People wey get this money (ever oh)
Balling dey for their body (nibo)
Two-four, seven, no dulling
Aye k'aye lanje
I ready for enjoyment
Omo, me, I no like suffer oh (suffer oh)
If I just get small bar oh (walahi)
Na to order whatever
Na money be my only friend, ah
Omo, me, I no get lover oh (lover oh)
If i just get small bar oh (walahi)
Na to order whatever
Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh
(Na money dey stop nonsense)
Money, money-money, money-money, money-money-ah
(Na money dey stop nonsense)
Only money oh
Omo, only money oh
(Na money dey stop nonsense)
Money, money-money, money-money, money-money-ah
(Na money dey stop nonsense)
(When you taste money)
(You go know say money too sweet)
(Walahi)
(It's Chiby on the Mix)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists