Baby fresh I love this beat Okay Wah wah wah Show me your waist work I go give you the moonwalk We fit do am for tiktok And I for like make we link up Link and link pure Show me your footwork You too bad na wetin sup (oshey oh) If them like make them jealous If them like make them jealous I still dey love up Ma sé mi bényé oh, baby ma sé mi bényé Don't do me, don't do me now Don't do me, baby don't do me like that Ma sé mi bényé oh, baby I dey here for ya Don't do me now Don't do me, don't do me, baby If them want find you, make them come find me If e concern you, e concern me If them want try you, them want try me If e concern you, e concern me I'm in boat, make them cho cho cho If e concern you, e concern me If them want touch you, them want touch me If e concern you, e concern me Ordinary text I dey para goni I no want hear say another man follow back e don enter Me I go kpa kpa kpan chido mental Don't do me All the love wey you give e don do me And as you fine like this e don do me And as you sexy like this e don do me E don't do me Ma sé mi bényé oh, baby ma sé mi bényé Don't do me, don't do me now Don't do me, baby don't do me like that Ma sé mi bényé oh, baby I dey here for ya Don't do me now Don't do me, don't do me, baby If them want find you, make them come find me If e concern you, e concern me If them want try you, them want try me If e concern you, e concern me I'm in boat, make them cho cho cho If e concern you, e concern me If them want touch you, them want touch me If e concern you, e concern me (Ordinary text I dey para goni) (I no want hear say another man follow back e don enter) (Me I go kpa kpa kpan chido mental) (Don't do me) (All the love wey you give e don do me) (And as you fine like this e don do me) (And as you sexy like this e don do me) Baby don't do me) Don't do me Don't do me Baby don't do me like that London Don't do me Don't do me Baby don't do me like that