Mad ohh Original I let bygones be bygones, 'cause I no wan use my gun I thought you were the right one, oh well I guess I was wrong You dey always give me stories, but na you wey I dey high like kpoli And everybody told me, I go dey form agidi eh Strong head e no good oh Na only ke dey feel my pain right now, I thought you were here to stay Had it been I know, strong head é no good oh Na only me dey feel my pain right now I thought you were here to stay (Stay) Na love I love, na trust I trust (Na love I love, na trust I trust, na love I love) Na love I love, na trust I trust oh Na love I love oh, na trust I trust oh (Na love I love) Na love I love, na trust I trust But e land me for canal, do my head like say photo Na from clap wey dance dey start, na love I love, na trust I trust But e land me for canal, do my head like say photo Na from clap wey dance dey start oh na na Wetin I no do for you Cut off all my girls for you Got me feeling like fool, I'm confused, is this you? (Wetin I go do for you, sha bi di bi di du, sha da da da da da da da) (Oh da da da) Strong head e no good oh Na only me dey feel my pain right now I thought you were here to stay Had it been I know, strong head e no good oh Na only me dey feel my pain right now I thought you were here to stay Na love I love, na trust I trust (Na love I love, na trust I trust, na love I love) Na love I love, na trust I trust oh, na love I love oh, na trust I trust oh ♪ Na love I love