Kishore Kumar Hits

King Promise - Ring My Line (feat. Headie One) lyrics

Artist: King Promise

album: 5 Star


Hmm, oh-woah, ayy
Ah-ah-hh, yeah
If e no be money, no call me (woah)
If it ain't about the money, don't call me (hmm-mm)
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make you ring my line
Hey, they said "I changed"
Uhn-ayy, 'cause I dey my line
Take the bad energy comot my face
(Take the bad energy comot my face)
Dem vex, they said "I change"
Them dey expect say I go be the same boy
Why e dey pain you say I no dey need you no more?
The matter be say
If e no be money, no call mе (ayy-ayy)
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make you ring my line
If e no be money, no call me (ayy-ayy)
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make ring my line
Hey, they said "I changed"
Uhn-ayy, 'cause I dey my line
Take the bad energy comot my face
(Take the bad energy comot my face)
Dem vex, they said "I change"
Them dey expect say I go be the same boy
Uh-na, na-na, ayy-yeah
Me, I dey move, just dey waka
I just dey face my front and my matter
Inkwe moko sane bii, me, I no dey bother
Water my dreams 'cause say
One day, one day, I dey go grow big
Nyame nkoaa ne m'agyenkwa
I gat big dreams, no dey play, no dey scatter
DMX ke, loyalty before the money
That be how we dey live, yeah
If you know me, you know say I be real
Money makes some changes but money didn't change me (no-no, no)
No dey fear, no dey make nothin' dey shake me
Oh-na, na-na
I get big dreams oh
I dey do am for my people oh, yeah-yeah (yeah-yeah)
My people, dem depend on me oh (my people, dem depend on me oh)
I no fit give up on my people oh
Oh-na, na-na
Hey, they said "I changed"
Uhn-ayy, 'cause I dey my line (wooh)
Take the bad energy comot my face
(Take the bad energy comot my face)
Dem vex, they said "I change" (wooh-ooh, yeah)
Them dey expect say I go be the same boy (wooh-oh)
Uh-na, na-na, yeah
Uh-na, na-na, ayy-ayy-yeah, boy
They say they wanna tame me in there, labeled me a rebel
Motivate myself in the mirror, tryin' on my necklace
Put this mortgage on my chest 'cause (chest 'cause), it could have been a sentence (sentence)
Put this mortgage on my kettle (kettle), could be cookin' in a kettle (kettle)
Got this cute one and she got freckle (freckle)
Sexy bitches hit me up, I ain't replyin' to their messages
It's better with a city view, everythin' expensive (everythin' expensive)
Fresher than a cereal, can't contaminate my beverage (contaminate my beverage)
Rely on people, never (rely on people, never)
They had me in my cell, feelin' sentimental, uh (feelin' sentimental, uh)
Out of sight, out of mind, their wasn't expectin' us (us)
Minutes later, come home and let me level up (level up)
Niggas turn treacherous (treacherous), now, they upset with us (upset with us)
Music and road, it's had to keep them both seperate, uh
All the time I couldn't hit that laver
I had to hit the strip with pebbles
If e no be money, no call mе (ayy-ayy)
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make you ring my line
If e no be money, no call me (ayy-ayy)
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make ring my line (rrraa)
(Hey, they said "I changed")
(Uhn-ayy, 'cause I dey my line)

(Take the bad energy comot my face)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists