Kishore Kumar Hits

Duncan Mighty - Flenjo lyrics

Artist: Duncan Mighty

album: Flenjo


YAGI level
Skibo, skiboh
Eh eh
PH and Neca

Wawawa

Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout
I cannot kill myself

Abeg yem two plates of Nkwobi too
I cannot kill myself
Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo)
Chop money, Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor eh eh

Jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo), chop money, billions
Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor, eh
Ah, shebi them talk say na man wey work go chop
So I dey hustle, I dey work to ri result
I ri result, the money begin come in bulk
So I start to ball, make I no go shit for church
So I enter Beer Parlor, order Point & Kill
3 bottles, then I left the joint and chill
Nowo Nowo, fowosere, 100-billion Gang (ahh)
Pull up on you in a bullion van, ahh
A mumukumu, shayo gidi gan lojo na
Fafakufa jaiye gidi gan lojo na
As we dey enjoy, dey girate
Awon kele use ikebe to violate, mo daran
Call my baby o cos I get Pounds too na for you o
Sha ma redi o, cos all I have is all for you o
Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout
I cannot kill myself

Abeg yem two plates of Nkwobi too
I cannot kill myself
Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo)
Chop money, Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor, eh, eh

Jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo), chop money, billions
Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor, eh
Joly make Caro to ama
Buburu ka ibu na azu ga egbugbadu
Girlie feli feli fe, baby feli feli fe
Help me chop the fish and chop the meat
Chop iyapulu kpomo
Lil Kesh onemiye dinma oh oh
Wene Mighty, Lil Kesh omiokono mofia mu wewe
Baby oh, chop it, kamitiomama don't go there
Kamichiomama chop money
Wene Mighty and Lil Kesh oh uh wa
Man and Woman kopu wadu oh, onia mamo
Man and Woman kopu wadu oh yah
Slay mama oh, onamo, ono mio kano oh, obo uh
Slay mama oh, onamo, chop the money oh
Oh Lil Kesh oh wa
Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout
I cannot kill myself

Abeg yem two plates of Nkwobi too
I cannot kill myself
Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo)
Chop money, Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor, eh, eh
Jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo), chop money, billions
Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor eh
(Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo)
(Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo)
(Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo)
(Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo) Yo, Rexxie on this one
SpyrytMix

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists