Kishore Kumar Hits

Tmaro - Mi Part lyrics

Artist: Tmaro

album: Energy


Pass me the kpo
I have been trying to achieve the goal of life
And i forgot life itself
Yeah
Say dey wanna me see me fall
But me i am make sure say me stay on top
Say me ama lazy guy but me i make sure say me play me part
Pass me the kpo kpo kpo
Me i get men wey dey kpo kpo kpo, ah na
Steady on me go go go
Bad energy that's a no no no, ah na
Girls wanna wyne for the kpa, do anything for the kpa,, ah na
Men wanna grind for the kpa
Kill person pikin for the kpa
Rhythm and flows
Ever seen a badman lose
Always on the high never lows
Catch me on my toes
Waiting on me round of applause
Even from my enemies and foes
Say dey wanna me see me fall
But me i am make sure say me stay on top
Say me ama lazy guy but me i make sure say me play me part
Every other day i dey make sure me play mi part
Cause me i play mi part, ayo ayo
Me i started from the street
Blessings upon blessings i dey put am on repeat
Every other day me i dey pray for no defeat
Counting all my blessings one day i'm gon be the
Kill'em with it, no
Kill'em with it feeling with the flow
No dey do do me eenie meenie mo
Kill'em with it, no
Kill'em with it feeling with the flow
No dey do do me eenie meenie mo
Rhythm and flows
Ever seen a badman lose
Always on the high never lows
Catch me on my toes
Waiting on me round of applause
Even from my enemies and foes
Say dey wanna me see me fall
But me i am make sure say me stay on top
Say me ama lazy guy but me i make sure say me play me part
Every other day i dey make sure me play mi part
Cause me i play mi part
You don't need to try to achieve life
You are alive
Say dey wanna me see me fall
But me i am make sure say me stay on top
Say me ama lazy guy but me i make sure say me play me part
Every other day i dey make sure me play mi part
Cause me i play mi part
The goal is always in the future and life is always here
The goal is always far away
And life, is in this very moment

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists