I get alcohol in my blood (playboy)
E dey blow, e dey scatter my brain (it's Rough)
Too much alcohol in my blood (N-Smooth)
E dey make I dey go insane (sing)
I get alcohol in my blood (in my blood)
E dey blow, e dey scatter my brain (scatter my brain)
Too much alcohol in my blood (in my blood)
E dey make I dey go insane, see
We dey pop, po-po-po-pop champagne (pop, po-po-po-pop champagne)
We dey dirty, dirty, dirty our eye (dirty, dirty, dirty our eye)

Na e dey make we dey go insane (sing)
I get alcohol in my blood (in my blood)
E dey blow, e dey scatter my brain (scatter my brain)
Too much alcohol in my blood (in my blood)
E dey make I dey go insane, see
Me I no dey fit remember (remember)
Sometimes I fit dey act in hunger (in hunger)
Ei, I just dey fool because I booze
When I drink I get confused
Blame it on the al, al, al, al-al, al-al, alcohol
Me I no dey fit remember (remember)
Sometimes I fit dey act in hunger (in hunger)
I just dey fool because I booze
When I drink I get confused
Blame it on the al, al, al, al-al, al-al, alcohol
I get alcohol in my blood (in my blood)
E dey blow, e dey scatter my brain (scatter my brain)
Too much alcohol in my blood (in my blood)
E dey make I dey go (ei, ei, ei) insane, (ei, ei, ei) see
We dey pop, po-po-po-pop champagne (pop, po-po-po-pop champagne)
We dey dirty, dirty, dirty our eye (dirty, dirty, dirty our eye)
We dey pop, po-po-po-pop champagne (pop, po-po-po-pop champagne)
Na e dey make (yeah) we dey go (Bullet on) insane (the ride)
Hey, give me one shot, hey, give me two shots
Charley, I booze dread, my eyes all make red
Mebo a na merekeka nkwaseasɛm
Na merekeka, keka nkwaseasɛm
Membooeɛ a mempɛ me ho asɛm,
'Nsɛ monim sɛ mempɛ me ho asɛm
Once I pop, I cannot stop
I move one step and lose two steps
Eh-eh, eh, eh, eh-eh, Bullet is too much
Be like I booze o, so I dey fool o
I dey mad o, blame it on the alcohol
I get alcohol in my blood (in my blood)
E dey blow, e dey scatter my brain (scatter my brain)
Too much alcohol in my blood (in my blood)
E dey make I dey go (ei, ei, ei) insane, (ei, ei, ei) see
We dey pop, po-po-po-pop champagne (pop, po-po-po-pop champagne)
We dey dirty, dirty, dirty our eye (dirty, dirty, dirty our eye)
We dey pop, po-po-po-pop champagne (pop, po-po-po-pop champagne)
Na e dey make (yeah) we dey go insane (sing)
I get alcohol in my blood (in my blood)
E dey blow, e dey scatter my brain (scatter my brain)
Too much alcohol in my blood (in my blood)
E dey make I dey go insane, see
It's Rough-N-Smooth, ei, Rough-N-Smooth
It's Rough-N-Smooth, Rough-N-Smooth
It's Rough-N-Smooth, Rough-N-Smooth
It's Rough-N-Smooth, Rough-N-Smooth
Поcмотреть все песни артиста