See ask them This kind of life that we living All my people them be suffering and smiling Smiling, smiling This ghetto life that we living (Living, living) Them a suffering and smiling Smiling See all of Nigerians na ghetto Whether na Ajegunle or Ikoyi oh This kind a thing happen everyday oh, day oh Everyday oh day oh I wonder why people sit down dey look oh Abi them no get power to fight again oh Everybody hustling for the next day oh Next day oh, next day oh So which kind of life that we living Everybody suffering and smiling Everybody only pretending That they feeling alright, feeling alright Everybody do their own prison Everybody do their own prison See this ghetto life that we living Its not funny anymore We have to stand up for something Dig it till e no dey there anymore Politicians forget shame things There's no shame anymore Everybody wanting to thief something I must talk the truth Na only money everybody dey salute If you want to stop them looting Them face one time, them go shoot them Naija we no dey dull How come our country be like this? We want to run but we never crawl Its like putting the cart before the horse Only God can save us now (save us now) Wey these men dem dey do anyhow Everybody na their own local government now Everybody put things for themselves now Go fight for themselves now See this ghetto life that we living Its not funny anymore We have to stand up for something Dig it till e no dey there anymore Politicians forget shame things There's no shame anymore Everybody wanting to thief something I don tire for their matter I don tire for their wahala Everyday and night Na chaos for our area How long shall we keep on living like this? Still yet no good road, no good food to eat Una be hear am when I talk am for E dey pain me shame me How these politicians dey rule we Them promise us Heaven and earth But still yet no light I tire for them o, I tire for them Its a hard life Such a hard knock life Everywhere here na ghetto We tryin to survive I waka from here them just dey loose plenty No water no light our roads na im skenchy Omo this kind thing Is disgusting That's why me Tu-face rocksteady bursting If you wan be my leader Make you feel my pain You must right for the people Make you feel the gain Only God can save us now (save us now) Wey these men dem dey do anyhow Everybody na their own local government now Everybody put things for themselves now Go fight for themselves now See this ghetto life that we living Its not funny anymore We have to stand up for something Dig it till e no dey there anymore Politicians forget shame things There's no shame anymore Everybody wanting to thief something I don tire for their matter I don tire for their wahala I don tire for their wahala I don tire for their matter I don tire their matter I don tire for their wahala I don tire for their wahala I don tire for their matter, matter