Kishore Kumar Hits

DolapoTheVibe - Bonjour lyrics

Artist: DolapoTheVibe

album: Bonjour


After round one

After round one, round two
Do am overnight till we say bonjour
And when you call i go run to you
Hello babe
E don tey e don tey
Wey I Dey for your timeline
I go chase
Cos I'm big on steady loving you
Hello babe
Na Wetin wrong if i
If I stay for a long time
I go chase
I go chaaaaasssseeeeeee
Mona Lisa
I love it when you get down on me
Imma get us a visa
So we can fly to Paris
Mona Lisa
I love it when you get down on me
Imma get us a visa
So we can fly to Paris
Boshe n jo
Boshe n jo o
O n ja mi laya o
Boshe n jo
Boshe n jo o
Na him be the trigger oh
Boshe n jo
Boshe n jo o
O n ja mi laya o
Boshe n jo
Boshe n jo o
Na him be the trigger oh
After round 1
You go gimme round 2
Do am overnight
Till we say Bonjour
And when you call
I go run to you
Do am again
It's a love circle
After round 1
You go gimme round 2
Do am overnight
Till we say Bonjour
And when you call
I go run to you
We go do am again
It's a love circle
Say dem no fit jazz me
Odeshi
The love dey do them like magic
They can't stop it from happening
My baby, you know ooo
Mona Lisa
I love it when you get down on me
Imma get us a visa
So we can fly to Paris
Mona Lisa
I love it when you get down on me
Imma get us a visa
So we can fly to Paris
Boshe n jo
Boshe n jo o
O n ja mi laya o
Boshe n jo
Boshe n jo o
Na him be the trigger oh
Boshe n jo
Boshe n jo o
O n ja mi laya o
Boshe n jo
Boshe n jo o
Na him be the trigger oh
After round one
You go gimme Round two
E Dey do them like magic
They can't stop it from happening
My baby you knowww

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists