Kishore Kumar Hits

Zamorra - Bismillah lyrics

Artist: Zamorra

album: Bismillah


Hmmm
Preee
Hmmmm

Big man, big vibe, big dream
Preee
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
You show me love now I live like a king
Any race I run I dey win
Auzubillahi minashaitan nirajeem
(O Lord)
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
(Oluwaka-ka-kazzy)
Say na only Jah I believe
Everything get time and em season
So I thank you for the life I be living
Ya' Allah please forgive all my sins
To you I give all my wins
Who no give no go receive
Kin l'owo lowo make I still con dey steez
As-salaam-Alaikum wa-alaikum-salaam
I dey my table dey read my Qur'an
Mọ tin kanlekun sote I don sit down
Me I'm going nowhere until you bless me now
So bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
And I dey pray make my light no go dim
And my carpet gat me flying Aladin
Auzubillahi minashaitan nirajeem
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
People call me Kazzy but my name Akeem o
For my lane for my hood I be king o
Auzubillahi minashaitan nirajeem
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
Everywhere I go dem go talk say na him
Na him o, that boy wey dey sing o
Sheybi tẹlẹ tẹlé na the studio we dey sleep
But nowadays na my parlor I dey sing
We don dey win o, dancing alingo
Naso the thing go
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
You show me love now I live like a king
Any race I run I dey win
Auzubillahi minashaitan nirajeem
(O'lord)
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
(Oluwaka-ka-kazzy)
Say na only Jah I believe
Everything get time and em season
So I thank you for the life I be living
Ya' Allah please forgive all my sins
To you I give all my wins
Who no give no go receive
Kin l'owo lowo make I still con dey steez
As-salaam-Alaikum wa-alaikum-salaam
I dey my table dey read my Qur'an
Mọ tin kanlekun sorry I don sit down
Me I'm going nowhere until you bless me now
So bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
And I dey pray make my light no go dim
And my carpet gat me flying Aladin
Auzubillahi minashaitan nirajeem
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
People call me Kazzy but my name Akeem o
For my lane for my hood I be king o
Auzubillahi minashaitan nirajeem
(Oluwaka-ka-kazzy)
Auzubillahi minashaitan nirajeem

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists