Ele Ele Ele Ele Eledumare Eledumare Xtofa D Beat Chef E don too much for my head o (hmm) Man don dey sleep with one eye open (eh) And I be stranger for my home I no fit to go church anymore Papa de cry Mama de cry Government dey laugh, omo na who go try Aye oo Aye oo Our government dey fail us (eh eh) Na dem dey use us dey count money And the bloodshed dey surplus (eh eh) Aye oo Aye ooo Call on prophet Elijah (eh eh) I dey see blood on the Bible o Only God go fii save us So I say eh eh Eledumare (Ele, Ele) Eledumare Eledumare (Ele, Ele) Eledumare Shebi e easy to call on God When we sef we dey at fault oh You dey for Insta dey catch cruise While your brother man dem don kpoof Chai! Na so dem kill my people for ozumba (ozumba mbadiwe) When I reason am e dey pain man (o na kpasu m iwe) Hmmm Hmm Hmm Water commoti for my eye See as I dey cry Our right wey dem don deprive oh oh Ihe meee Ihe meee oh Somebody come to our rescue (somebody come to our rescue oh) Aye oo Aye oo Our government dey fail us (eh eh) Na dem dey use us dey count money And the bloodshed dey surplus (eh eh) Aye oo Aye ooo Call on prophet Elijah (eh eh) I dey see blood on the Bible o Only God go fii save us So I say eh eh Eledumare (Ele, Ele) Eledumare Eledumare (Ele, Ele) Eledumare