OVERVIEW LISTEN PEOPLE ALSO SEARCH FOR 1 of 4 2 of 4 Baby your a miracle in my life (Cinderella piloko) Moré, .to to, don't be shy I no fit move until I see your light I cry a river if I fit walahi. Baby ma lo gbagbe o (Ah).say na your cruise I like Show me that ur miracle tonight Take me high I wanna feel alright. If I gum body(gum body) Baby go say u dey totori(totori) And I no want to dey bother you(bother you) But I wan know if e sure me sure me. If I gum body(gum body) Baby go say u dey totori(totori) And I no want to dey bother you(bother you) But I wan know if e sure me sure me. Wanne if u see d mermaid, her royal majesty Pikin wey fine like dis Suppose dey with me I say, wanne if u see d mermaid, her royal majesty Pikin wey fine like dis E suppose dey with me I promise to kiss u before u wake up Love u without the makeup Baby don't break up I'll touch down before the Luckily for me you know my... They say I take it personally Omo na confirm beep if you check am True talk I no dey ruins am Come through to my area Like give you your own crown eheheheh Luckily for me you too sabi They say I wanna take it personally I no too sabi... Wanne if u see d mermaid, her royal majesty Pikin wey fine like dis Suppose dey with me Wanne if u see d mermaid, her royal majesty Pikin wey fine like dis E suppose dey with me Kiss u before u wake up