(She wan d money) Joez Big sharp shooter oh yeah Eyes on me All eyes on me Got me thinking bout you in the morning Bumba! Mi wanna tek u to zanziba Be ma senorita Give you all de finest tin u need Mi nutta faker I say mi not a faker Si mi not a faker Ehh Say she go call me back later Wen a mek d pepa Cos she sef na baller Chikito Annabela She's a heart breaker Bella back breaker Mi na sharp shoota Back den for abuja Fest tym wen a see ha O ma body statu shiva Big shot shooter Big sharp shooter Oh yeah Eyes on me Say she wanna ball She wan d money Got me thinking bout you in the morning Early in the morning All eyes on me Abegi make e no de acti funny Shorty got me acting like a zombie Acting like a zombie Hunnids on me Say she wanna ball She wan d money Got me thinking bout you in the morning Early in the morning All eyes on me Abegi make e no de acti funny Shorty got me acting like a zombie Acting like a zombie Shey you go like to be my honey Baby come dey dere for me Your body go killi pesin Baby come chop my money Shey you go like to hol my body Come easy my konji Your body go killi person I say your body go kpai somebody Oh girl you ah murda Oh baby girl your body murda The tinz u do no be normal You make i go down Go down Oh girl you on fire Oh baby girl your body murda The tinz you do no be normal You make i go down Go down