Kishore Kumar Hits

Richie Benson - WOTM lyrics

Artist: Richie Benson

album: Benzo


Feels different like we in another World
Started in the tropics
Baby now we headed to the Island
Baby I could drip you in designer
If you need the money I go find am
Baby swear I'm on a cruise
Pretty comfy here in my shoes
Baby no mercy, no mercy
Make we chop dem like Banku
No No No No No
Make dem stand at attention oh
Big party in my mansion o
Big batty wey dey tension o
This kind thing dem dey mention
No No No No No
All the time I dey beg God oo
Make he share bread, make we first chop o
Now I'm in a Benz with my legs up o
And a bad bitch for the flenjo
Bad nigga
Five figures
When I'm in the Benz I go dey zoom
When I'm in the ends I'm with the goons
Feeling like I'm walking on the moon right now
Bad nigga
Five figures
When I'm in the Benz I go dey zoom
When I'm in the ends I'm with the goons
Feeling like I'm walking on the moon right now
Feeling like I'm walking on the moon right now
Feeling like I'm walking on the moon right now
Pretty Mama
Feeling man too
Say she wanna feel a man tool
Say she never seen a nigga bigger and cool
But I like to dribble and I give one-two
See wahala
Two by two
Dem dey follow me like say na miracle
Dem be say dem no wan do
Now I get the money, omo dreams come true
No No No No No
Make dem stand at attention oh
Big party in my mansion o
Big batty wey dey tension o
This kind thing dem dey mention
No No No No No
All the time I dey beg God o
Make he share bread, make we first chop o
Now I'm in a Benz with my legs up o
And a bad bitch for the flenjo
Bad nigga
Five figures
When I'm in the Benz I go dey zoom
When I'm in the ends I'm with the goons
Feeling like I'm walking on the moon right now
Bad nigga
Five figures
When I'm in the Benz I go dey zoom
When I'm in the ends I'm with the goons
Feeling like I'm walking on the moon right now
(Make dem stand at attention oo)
(Big party in my mansion oo)
(Big batty wey dey tension oo)
Feeling like I'm walking on the moon right now
(All the time I dey beg God oo)
(Make he share bread, make we first chop oo)
(Now I'm in a Benz with my legs up oo)
(And a bad bitch for the flenjo)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists