Easy! If them talk say you no go make am I say look them for back and no worry Just believe God got your back there's no time for bad vibes Keep moving Awon temi ni gboro, them be ride or die I no dey worry You talk say I no go make am I say, sé won ni secretary Jesu mi Check! Shout out to everyone who seeks the best life It's like love over hating that's my best line Ati ninu next life mo tu carry same vibez Ka de ta ra mo sewa As we dey pran Low key my guy, nobody perfect Na poverty sometimes dey cause bad press Or bad friends Or fake life Cause nobody one carry last for this life But the main thing I say ke ma show love No bring another man down just to show off Is a cold war Mo ni stay warm I'm on my grind, so I no dey hear word Drink water make u mind your business Work hard koje kolunbį the witness Time spent on another man's business na The same time you fit use write your business If them talk say you no go make am I say look them for back and no worry Just believe God got your back there's no time for bad vibes Keep moving Awon temi ni gboro, them be ride or die I no dey worry You talk say I no go make am I say, sé won ni secretary Jesu mi Awon ko ninu journey yi Them Jones us Forming Kristi, gbinga won ni Jesus Iwo fa lenu Let them keep it up Is okay, for they never saw the dream first See my guy, you better stay woke Never give up ba won omo Soweto To ba súbú, make you rise up and don't let go Koma, so è, then you know no eggroll O ri David, Lari omo Goliath Moni Joseph pelu iyawo Potipha The place where I dey go it is very far Nitori ye iyari, mo de fariga But wait first, no too hear men or They go blow your capital like Yemen I'm a goalgetter, I'm not a yes man So we can talk, me I dey quick to rehess man If them talk say you no go make am I say look them for back and no worry Just believe God got your back there's no time for bad vibes Keep moving Awon temi ni gboro, them be ride or die I no dey worry You talk say I no go make am I say, sé won no secretary Jesu mi End