Kishore Kumar Hits

SuperSmashBroz - Arabanko lyrics

Artist: SuperSmashBroz

album: Black Soap: Reloaded


Peturu (Hey oga peteru)
Make you no go mezebu (hmmm no mezebu)
Show the money peteru (Hey oga peteru)
Make you no go mezebu
The girlie no fit to shébé
If your iPhone no be the latest
Sisi wey be high grade o
So make sure your money long
If you wan touch, your money gats to make sense
Softly softly Arabanko (Arabanko, Arabanko)
Softly baby yo yo (Arabanko, Arabanko)
No touch if you be borrow pose (Arabanko, Arabanko)
Softly baby yo yo (Arabanko, Arabanko)
Monifere o, daily daily I dey love you
But you no give me love na ihn make I roju
Monifere o, daily daily I dey love you
But you no give me love na ihn make I roju
If you no getti money (aye)
She go do you funny (okay)
But if you pull up in a foreign (hmm)
She go show loving (okay)
No long thing
Why you dey do me long thing (no no)
Baby girl I am calling, calling
Softly softly Arabanko (Arabanko, Arabanko)
Softly baby yo yo (Arabanko, Arabanko)
No touch if you be borrow pose (Arabanko, Arabanko)
Softly baby yo yo (Arabanko, Arabanko)
Monifere o, daily daily I dey love you
But you no give me love na ihn make I roju
Monifere o, daily daily I dey love you
But you no give me love na ihn make I roju
Peturu (Hey oga peteru)
Make you no go mezebuu (hmmm no mezebu)
Show the money peteru (Hey oga peteru)
Make you no go mezebu
Make me to roju ohh ohhh ohh

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists