Mavin Ah What else You know what time it is You know say money no be problem Obidiponbidi Eh Feeling me flow Feeling me swag and me energy Wey na Dr SID abi you see the chemistry See the gold on my wrist Okay hold up lemme see Obidi na rapper somebody set me free Chocolate nigga I dey carry the beat I get for my riddim no matter wetin be the case Pretend as me no feel say me I dey craze Money no be my issue So baby gimme my space What else Tell my boy be that Don Jazzy your beat I dey massacre like kebab Naija e be number one demand I dey rap too much I for go rehab Yeah huh see A lot of rumors dey circulate But I'm a real G You know how I operate And how your body moves slow when you coordinate So we can both fly if you cooperate I be the topic And I hang with the bestest Got class I ain't even got masters Them other boys cheaper than Aspen The way you move your body I'ma spring you like pasta So you the bomb girl and I want to detonate But you are my woman and that's the way I decorate eh See dem they feeling your figure eight Bad girl make you come make I regulate Eh no need to perambulate In the dark you know you illuminate When the boys dem feel dey eliminate All day all day all day we go she eh No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate Now you want to dey chocolate No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate And I go make you dey modulate Make you dey modulate It's true you sweet like chocolate Make you dey modulate (true) It's true you sweet like chocolate Chocolate, true true, chocolate Chocolate, make you dey modulate True, chocolate, make you chocolate It's true you sweet like chocolate I know you love your strawberry and vanilla eh And I know you love your honey cream pie with your chocolate cherry And your ginger eh My sweet Cinderella Party be the chocolate E dey give you the fever eh Cause I know say none of them dey make you dey kolo The way you licking on your finger E be E to the L on the feature So tell me what it's gonna be tonight girl Don't be shy Baby come and take a bite girl I bet you never had this feeling in your life girl Oh na na na na na Oh na na na na na So tell me what it's gonna be tonight girl You know the dope rapper gonna keep you tight girl And I know you got a chocolate surprise girl Oh na na na na na na Come on I'm a busy man But not today Baby we can get jiggy We never stop the play You know it's crazy When E.L and the doctor dey You don't know what you gon' get Like a box of chocolate I'm a busy man But not today Baby we can get jiggy We never stop the play You know it's crazy When E.L and the doctor dey You don't know what you gon' get Like a box of chocolate No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate Now you want to dey chocolate No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate And I go make you dey modulate You know I dey tell you She wants chocolate with no calories How about some nuts With no allergies How about four points we no drink there We can knock down You freaking dog fantasies No jokes mehn I'm dope mehn Pepsi, no Coke mehn Nwayi oma Eziokwu No soap mehn They try to bungee jump with no ropes mehn I try to buy your heart So what's the cost thing? With a body so bad like Joseline Gorilla love scene I'ma leave her wild I'ma put her out sweet, pacquiao This nigga guaranteed to be the best she had I make her bend over while she praciad Osborne I'ma make you get loose Omo I get screwdriver My fine boy packaging See no get rival Dem dey dobale for me I be gun to my rival Dem dey gbadun my key Dem dey put off dem lighter No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate Now you want to dey chocolate No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true you sweet like chocolate And I go make you dey modulate Make you dey modulate It's true you sweet like chocolate Make you dey modulate (true) It's true you sweet like chocolate Chocolate, true true, chocolate Chocolate, make you dey modulate True, chocolate, make you chocolate It's true you sweet like chocolate