Green beans Yeah It's a Friday, so I want to ball Took my girl out, straight to the club We'll be here, we'll be looking at dem boys Dem be dancing with the girls But we don't know what to do So I tell my girl say she no get problem Make she hit the barman up Place the order, what's your order What's your spec I know you want to have fun Like the other ladies here Me sef, mofe jaiye ori mi Na so I run into this my padi Wey dey ginger person like say Him be energy drink He kon say make I take this thing Small time I dey take that thing He kon say how're you feeling bro He kon talk oh boy I hear you wanna smoke and chill Man dem eyes don dirty Everywhere painted red Everybody's eyes on check Woke up in the club Say who lemme in Get the murder pills or the halogen Me I don knock, I don knock Me I don knock yeah, I don knock Yeah yeah You know I wanna play with dem girls In here tonight (Yeah) Anybody wey do anyhow E go see anyhow (Yeah) We don high, Omo see we don high We don high for here, we don high for here Yeah Yeah You pass me the cayana Mix am with alomo Do you want a trial now Yeah we on fire now Shey you dey para nah Now you dey galala Wey your igara nah No go slap your father now Pass me the cayana Mix am with alomo Do you want a trial now Yeah we on fire now Shey you dey para nah Now you dey galala Wey your igara nah No go slap your mother now I hear you wanna smoke and chill Man dem eyes don dirty Everywhere painted red Everybody's eyes on check Woke up in the club Say who lemme in Get the murder pills or the halogen Me I don knock, I don knock Me I don knock yeah, I don knock Yeah yeah