Ah hah Ehen Ah hah Ehen Yeah It's magic boi It's switch tha mix That's the level Kelvin Drayz on the beat Freestyle She like to flex, she like to Joli (Make way) She and her friends, dem no dey hear (Yeah, Yeah) Na everyday dem no dey rest (Knock, Knock) Cause na everyday dem dey busy body (Huh, Huh) Say this alhaji and that alhaji (Hey e) That sugar daddy get e money (Lie) Say yawa don gas and matter don cast Now dem dey find who to explain to Something don happen (Yeah, yeah, yeah) Boys e don para (Oh, oh, oh) Your matter don cast e (Ahn, hah) Why you dey find me? (Yeah, yeah, yeah) Something don happen (Hah) Somebody leak somebody sex tape oh Your matter na blockbuster So why you dey find me? Ahn hah Quit calling me (Loose) Quit bothering me (Release) Quit dulling me (Boom) Me I no get time for your nonsense oh Quit calling me (Release) Quit bothering me (Loose) Quit stalking me (Yeah) Me I no get time for your nonsense oh Freestyle Oga you like to dey drink too much (No, no, no, no) You get e fine wife wey you keep for house oh (Oh, oh, oh, oh) Olosho no dey loyal oh (Loyal oh, loyal oh) As yawa don gas and your matter don cast You dey find who go bail you out We no dey Something don happen (Yeah, yeah, yeah) Boys e don para (Oh, oh, oh) Your matter don cast e (Ahn, hah) Why you dey find me? (Yeah, yeah, yeah) Something don happen (Hah) Somebody leak somebody sex tape oh Your matter na blockbuster So why you dey find me? Ahn hah Quit calling me (Move) Quit bothering me (Release) Quit dulling me Me I no get time for your nonsense oh (Move) Quit calling me (Release) Quit bothering me (Move) Quit stalking me (Loose) Me I no get time for your nonsense oh Freestyle I dey give dem shokoyokoto Ehen Yeah, yeah West side Huh Yeah Ah hah It's switch tha mix