Huh huh huh huh huh Huh huh huh huh huh huh huh huh Huh huh huh huh huh Jigi jigi kon kon Jigi jigi kon kon Jigi jigi huh huh huh You don hustle dem don pay You don sweat all day You kon reach house wetin remain Mr DJ make you turn up the music Person dey bored, make we enjoy E wan flex after a hard day E no want stress after a hard day Kanipe oh, Kanipe Na you be Jeff Bezos You no go even wan dey stress us Cos your money too much E go vex us Kanipe oh, Kanipe Na you be Warren Buffett Steady chopping Dey enjoy life You go calm down yeah Make you calm down yeah Dear Lord make you give me energy Make I work like I suppose to work I no wan beg to chop Many things I dey see for this life Nobody know my movement Na me wey dey wear the shoes Oh Lord make me a bigger man See my hands wide open Oh God I wan receive I don see princes dey waka for road While slaves dey ride up and down In a car No be by muscle or by hustle Na the grace of God bin dey catapult man To another kind level And when God do your own No forget to enjoy life And take am really easy as you can Plenty blessings upon my way (Amen) Oluwa goodness upon my way (Amen) Plenty flexing e dey my way (Amen) Plenty good things dey come my way (Amen) You don hustle dem don pay You don sweat all day You kon reach house wetin remain Mr DJ make you turn up the music Person dey bored, make we enjoy E wan flex after a hard day E no want stress after a hard day Kanipe oh, Kanipe Na you be Jeff Bezos You no go even wan dey stress us Cos your money too much E go vex us Kanipe oh, Kanipe Na you be Warren Buffett Steady chopping Dey enjoy life You go calm down yeah Make you calm down yeah Kanipe, Kanipe oh oh Kanipe, Kanipe Huh huh huh huh huh Huh huh huh huh huh huh Jigi jigi kon kon Jigi jigi kon kon Jigi jigi