Graham D na my name oooo oh It's Graham D Baba Eh o,eh o Papa ooo Almighty God You sure say we go make heaven ooo Papa oooo Almighty God You sure say we go make heaven ooo But make e maramma Make everywhere maramma Make e maramma I want to make heaven and make money Make e maramma Make everywhere maramma Lord make e maramma weh weh Uuh uuh Papa na when oooo When you go make everywhere stew Na when oooo Papa na when oooo oh We already get rice where the stew Question These days everywhere e casted Casted Everywhere e casted Casted Nothing dey last ooooh Some pastors now dey do juju Dem dey do make people for full their Church E get one pastor e kill people Bury for front of church Make members for full him church This life nobody righteous We all na sinners We don't give a f anymore E get one woman she dey sell food ooooh People no dey gree come her shop Na so she come dey wash put Every mensuration for month end she dey wash put For food wey people dey put for Belle ooooh Why oh why What a wicked world Oh God Ewoh ewoh Papa ooo Almighty God You sure say we go make heaven ooo ohh ohh Papa ooo Almighty God You sure say we go make heaven ooo But make e maramma Make everywhere maramma Make e maramma I want to make heaven and make money Make e maramma Make everywhere maramma Lord make e maramma weh weh Lord no let them spray me money And take away my destiny Chukwu Biko No let them dash me physical and take away the spiritual ♪ Cos this life now I no trust anybody eeeee At all akwaaa Cos this life now I no trust a single person yeh eeeeeh huh huh huh Ndiamuruasofono I no dey look uche face I no even know uche Who Dem dey call uche You say you dey do Yahoo No be ordinary Yahoo Person blood e follow too You are a killer Why oh why Why you no fit do clean you go use person head Question Why oh why Carry kala take am rob another person sweat Oh God Papa oooo Almighty God I no sure say we go make heaven oooo oh oh 99 percent of our girls na runs girls Na runs girls Na runs girls Dem dey share their kpekus Share their kpekus Distributing kpekus Person seriousy Go dey do another person husband for money eeeee So You sure say we go make heaven ooh ooh ooh ♪ Papa Almighty God I no sure say we go make heaven ooooh Uhh uhh Me sef dey find money eeeee Me sef go make heavennnnnnn Wicked mix Ehhh ehh Wu wu wuuu Yehh ehh Imagine say the world e end today nah Hell fire direct Ooooh oh Papa oooo Papa oooo uh uh uh It's Graham D baba It's Graham d d d d d d d Thank you Jesus...