Oh na na na na Eh It's Wyzdom Noble Unstoppable noni I'm the unstoppable baby Woman wey dey find pikin No dey wear pant sleep oh Person wey dey go em house no dey tire for road oh No pain, no gain Before you get to estate of treasures Believe me you must pass streets of difficulties Dreams can be masquerading Brother no fear them Believe in yourself work hard you gonna archive them Back in the days My maleh beg for food oh Just make em pikin chop go school oh I remember when garri be my fried rice oh But where I dey today na people prayer point oh I dey primary 2, I dey cultivate for people to see my daily bread Everyday omo na trouble Nothing good comes easy my brother Believe me, hard time no dey last forever There is time for everything for this life oh Time to hustle, time to flex, time to park well oh If you get money, help the poor ones oh Echi di ime My brother no one knows tomorrow Ehen No one knows tomorrow Nwannem oh No one knows tomorrow Imana ego si na chi oh Akunuba si na chi oh Akaraka si na chukwu oh Brother believe me Money si na chi oh I dey work, I dey pray Oluwa bless me oh Cause people wey make am no get two head oh Baba come unveil this misery Make poverty turn to history Chaii Olisa gozie num oh Gozie num oh oh Gozie num oh Chia Baba bless me oh If I tell you brother what I have been through If I tell you wetin I don pass through Olisa gozie num oh Baba bless me After secondary school Journey of life beginning Nobody to help me No money for uni Then I took the decision that I'm gonna serve Oga I left Okpoma enter Akwa Ibom oh Everyday hustle, money no be my own Based on low low I still dey serve oga mi After serving my oga Oga no settle oh E push me enter street, I run go Auchi oh Steady struggled We borrowed wheelbarrow Feeling guilty, rain beat me Even sub no pity But as a real Igbo boy I no give up Every day I cry to God Baba lift me up Few months later my Dad puff After the burial bros life tough Gan gan Landlord pursue for rent oh Me and my brother we dey sleep for street oh Every night cold, mosquito bite oh I dey beg oluwa, baba biko yem ego Gozia akalakam, Ego bu mma nwoke oh I dey beg you, oluwa ma gbagbe mi oh Imana ego si na chi oh Akunuba si na chi oh Akaraka si na chukwu oh Brother believe me Money si na chi oh I dey work, I dey pray Oluwa bless me oh Cause people wey make am no get two heads oh Baba unveil this misery Make poverty turn to history Olisa gozie num oh Gozie num oh Gozie num oh Chia Baba bless me If I tell you brother what I have been through If I tell you wetin I don pass through Olisa gozie num oh Baba bless me oh