Kishore Kumar Hits

Snazzygrin - Oct10 (Intro) lyrics

Artist: Snazzygrin

album: Oct10 RAP Dialogue


Zaaa
Oct10 rap dialogue u know
OCT 10
October 10 in the year 90s
Mummy born me wey money no dey to buy me panties
Popsi Dey work he no Dey sleep for night
Just to make sure say everything for family dey alright
Back then hunger wan kill man
Popsi dey hustle he no dey sleep he is a hardworking man
He say my son you need to go school
Na suffer wey I suffer you wan suffer e no really cool
Well mehn I take the advice but my talent couldn't let me then I changed the advice
No be say me I no go to school
I pend the school for the music cox I want this talent to grow
I am sorry father abeg make u no vex for me
The music is a calling if I no pick God go vex for me
Thank you mother for the 9months wey you carry me
You dey take care of me errday you no dey suffer me
God bless the womb wey I follow come
Momsy raised me well I no join Gang wey dey carry gun
She say my son no go follow gun
Life is a race know the people you wan follow run
God bless the womb wey I follow come momsy raised me well
I no join gang wey dey carry gun
She say my son no go follow gun life is a raise know the people you wan follow run
OCT
10
Happy birthday to me mehn we all born to be great

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists