Kishore Kumar Hits

Picazo - Dream Island lyrics

Artist: Picazo

album: Dream Island


Morope shere shere ni when I just start for pako
Mama mi ni ti'm ba lo sajo, make I no forget back home
Sheybi orin lon dowo yi, my heart dey glad eminado
Kafila ma'n so funmi make God bless you my bro
Mama ti shadura fun mi, orin mi mala, oni kin mashe beru lai lai
I don't think I'm gonna do this, I'm gonna do it, impossible lai lai
They say life no be beans, i'm gonna put weeds, not for the kids, no be moi moi
(Them say life no be beans, I'm gonna put weeds, not for the kids, no be moi moi)
To your boss I be two actor shooter, I be two action
E be bad, e be too hot for cooler, for my two mansion
Them dey find, they wan know my formula, I say saybapour
For my fans wey dey feel am for Cuba, dance to my new album
Oluwa lo sheleyi emi na kor baby rest your mind
I no fit to tell you say the matter e be truth or lie
Nobody wey holy, wan paro ni dem go thief your mind
Anyhow e be ye ma lor bawon so, e go be your time
Won ti mo boshe je o
All my kele, all my kele omo
When I drop, demma cool, demma dance to it, demma shakiti bobo
Say the boy no go fall, man no go fall like mango, cheery, pawpaw
I love this feeling for sure, hard drugs and sipping some more
(Mama ti shadura fun mi, orin mi mala, oni kin mashe beru lai lai)
(I don't think I'm gonna do this, I'm gonna do it, impossible lai lai)
(They say life no be beans, i'm gonna put weeds, not for the kids, no be moi moi)
(Them say life no be beans, I'm gonna put weeds, not for the kids, no be moi moi)
To your boss I be two actor shooter, I be two action
E be bad, e be too hot for cooler, for my two mansion
Them dey find, they wan know my formula, I say saybapour
For my fans wey dey feel am for Cuba, dance to my new album
Oluwa lo sheleyi emi na kor baby rest your mind
I no fit to tell you say the matter e be truth or lie
Nobody wey holy, wan paro ni dem go thief your mind
Anyhow e be ye ma lor bawon so, e go be your time

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists