Kishore Kumar Hits

Mike Okri - Wisdom lyrics

Artist: Mike Okri

album: Cracks


Eeeh ko
Papa mama make we follow your footsteps
Give special love to your children
Time don come for our own pikin to know
Say dem be leaders of tomorrow
Eee wo una know say life e no easy
Words of our papa na wisdom
Oga Okoye you no spoil your good name
Dem no dey buy am for market oo
Eeeh wo hear your mama hear your papa
Life go better for you
Hear your mama hear your papa
Life go better for you
Big or small come hear my tory
Life e no be bed of roses
Anytin wey you do make you do well
Everybody go follow your footsteps
Bonboy and baby comot for bad tin o
Drug abuse oju kokoro e no pay
Nigeria na we own o
Jeje my friend na small small o
Eeeh wo hear your mama hear your papa
Life go better for you yeah
Hear your mama hear your papa
Life go better for you
Awon omo a ala igborun ko ni le iwe
Won ko fe eti sile so hun to oluko ko won
Bo oluko ni kan ka we won si ma sere ka
Won a jeun jeun jeun won gbo fo ro boto
Ise ise iyen kin se ti won
Ere ere ere sha ni tin won
Dodo ati rice ko gbudo ko ja
Won a jeun jeun jeun won gbo fo ro boto
Hear your mama hear your papa
Life go better for you yeah
Hear your mama hear your papa
Life go better for you
Eehchi
Hear your mama hear your papa
Life go better for you
Nu ro nu mama nu ro nu papa gi
Oga diri gi mma
Kuji mama kuji papa ku
Muni ha ze imu ku dadi
Gbo ti iya gbo ti baba re
Aiye adara fun oo
Hear your mama hear your papa iiiye fumme fumme mo
Life go better for you
Nu ro nu papa nu ro nu mama gi for the better
Oga diri gi mma for the better
Kuji papa kuji mama ku
Muni ha ze imu ku dadi

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists