Now I'm stronger Now I'm stronger Ever since when I dropped time Them talk this and dey talk that And dem talk say na me worse pass But me I no mind them I no send them I dey kill them with surprise Sundown to the Sunrise I know say we go dey alright (I know say we go dey alright) Everyday me I dey flex And some people come dey vex Say me I don pay my dues I no go ever reduce Say na God run am for me My mama dey pray for me So tell me what you want from me No matter how many times I fall (Huh huh huh) I know that I will always stand ten times tall What doesn't kill you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh) Now I am stronger Now I am stronger Now I am Str-onng-eeerrr Now I am stronger Them be want make I fall out Make my battery, make e run down No be everybody wey dey laugh normal So I do my thing on my own terms When the things tight, rich man go fly out If you no get, omo you go suffer Wahala for poor man Everyday me I dey flex And some people come dey vex Say me I don pay my dues I no go ever reduce Say na God run am for me My mama dey pray for me So tell me what you want from me No matter how many times I fall (Huh huh huh) I know that I will always stand ten times tall I know, I know, I know, I know What doesn't kill you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh) Now I am stronger Now I am stronger Now I am Str-onng-eeerrr Now I am stronger Now I'm stronger Now I'm stronger Now I'm stronger