Sarz On The Beat VIBEZ machine Dj consequence Pull up DI tune Pull up the tune Alright Now Shake UR sexy body no dey complain EH! The lies wey U telling me no wanting EH! Sweeter than the banana and plantain EH! Ketchup Pon Di chips & mi I say say Why u always in a rush EH! Why u always tempting to touch The riddim jus dey make you to dey blush EH! Baby girl you always in a rush now See some people wan to go diaaa But U know SEY U no go diaaa She say she wan to go diaaa But you know SEY you no go diaaaa You Know sey you be bag girl See what a bad man doooo bad man doooo You know sey you be bad girl Oya See what a bad man doooo She say po x6 She wan to go diaaa Po x6 She like to go diaaa The RIDDIM gat U movin like a junkie EH! Jump on ma banana like a monkey EH! Gimi little loving with ur back yeh EH! Ketchup Pon Di chips so I'm I say sayyyyyy Dancing with no reason in the sun Pretty little girl now where U from Jump on my banana like a monkey See The RIDDIM got U moving like a junkie See some people wan to go diaaa But U know SEY U no go diaaa She say she wan to go diaaa But you know SEY you no go diaaaa You Know sey you be bag girl See what a bad man doooo bad man doooo You know sey you be bad girl Oya See what a bad man doooo She say po x6 She wan to go diaaa Po x6 She like to go diaaa I'm a bad boy from uptown This crazy live she say me gat Ketchup Pon DI chips dem at call me This crazy love she say me gat Chant Consequence You know sey you ah bad man You no wan Gimi money finding pikni dem Awhooooo Drop the base like a bomboklat Gun shot Puo puo puo puo Turn it up Ehhhhh Where DI big men Listen to the big men Bigfoot in your face Consequence sound DI big tin yeh Ketchup Pon DI chips yeh Consequence sound the big ting yeh Ketchup Pon DI chips yeh X2