Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire (USE) Na na na na na na na It's boy Idahams Bad guys in the building E na na na E ya ehh, see If you get too much them go say you dey press oh If you fine too much them go say you be gay oh (ha ha ha) If you hustle them go say you dey run street If you get too much them go say you do jazz oh But you know say talk is cheap You know say mouth must talk I no dey listen oh Them no dey pay my bills But you know say talk is cheap oh You know say mouth must talk I no dey listen oh Them no dey pay my bills Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire Bad guys in the building (oh ye e ye) Come make I know wetin concern you for inside Why your own you no dey mind Why your friends gather dey,dey talk about somebody's child And small time you go fight Wey you talk say you dey find Sho ma pe oro oloro lo sha man n gbe kakiri bai (You see your life) Don't say my name,unless say all na facts And no dy call me,there's nothing to talk about I told you what i charge,wey you go sort am out If you go talk for phone na to tell me you drop alert Why you no dy satisfy,when it's not your life Oga can you be more christian than Jesus Christ (I wonder oh) If you no gossip pesin matter will you die Abi won ori bi awa shey shine ni bi bai You know why? I drink water and mind my business o I be my skin care routine o Here comes the man of fire Yeah yeah yeah yeah yeah yeah Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire(ye e ye) See naso this life dey be When you dy hustle dem no dey see: Na wen you wan flex dem go dey see Dem go dey start to do jealousy Naso dem change am for my padi Because he get ti too much money But na dem talk say you too lazy And their children dey oversea Ah! when you dey cruise that your ride o Dem go stop you for road oh Say o anything for the boys anything for the boys Yeah yeah yeah yeah When dem see you for club o As you come start to pop oh Dem go start to harass oo Chinekeme iyei If you get too much them go say you dey press oh If you fine too much them go say you be gay oh (ha ha ha) And If you hustle them go say you dey run street If you get too much them go say you do jazz oh It's boy Idahams oh Craft things baby oh My kind mix