Many many things wey Dey sup for my life I talk to my God make he show me way Above everything i thank God for my life Many many things wey I no fit shalaye Me I no go tire Cux me I no one suffer All my guys dem don Dey para Baba God answer my prayer Me I no go tire Cux me I no one suffer All my guys dem don Dey para Baba God answer my prayer Many things wey don sup Melogan ni mo fe so oo Ni mo fe so ooo Eh Olorun oba mi sheymi loomoo OLOGO Maje kin lo lofo Sheymi o lolowo oo Alaragbaida Ki re mi ma fo mi da I know wan know sapa Make I fit Dey buga Alaragbaida Ki re mi ma fo mi da I know wan know sapa Make I fit Dey buga Many many things wey Dey sup for my life I talk to my God make he show me way Above everything i thank God for my life Many many things wey I no fit shalaye Me I no go tire Cux me I no one suffer All my guys dem don Dey para Baba God answer my prayer Me I no go tire Cux me I no one suffer All my guys dem don Dey para Baba God answer my prayer Wanna tell myself that I made it All this challenges yeah I face it Ola Oluwa lo gbe mi de bi Kill my Goliath bi ti David Brought my brothers in I can't fake it All I wanna do is make money Make I tell mama don't you worry I know ama shine he sure for me Me I no go tire Cux me I no one suffer All my guys dem don Dey para Baba God answer my prayer Me I no go tire Cux me I no one suffer All my guys dem don Dey para Baba God answer my prayer