Am a moving train Me I no dey tire When I get the money My head dey inspire Hustle ko ji Make you no go sleep for bustop Hustlez Ko ji Time no wait for no man Otedola dey find money Dangote dey find money Opa six dey find money Why me I no go find money oh Owo ni koko I hustle ti my sweat dey drops Owo ni koko I hustlez ti I get the money Mama mi bee ni ile Tti mo fe toju My landlord dey for my gate Wey dey knock my door Man must hustle Before man go chop If you see me drive my benz Make you know sey he no easy 'Owo owo ni koko oh 'Owo owo ni koko 'Owo owo ni koko oh 'Owo owo ni koko Money talk bull shit who Owo dey mawu mawu Me I dey pray everytime Make baba God bless my hustle Money for my hand Yansh for the ground She go whine for the doe She go move for the doe Hustle sha you know If you want to live in a mansion Hustle make you blow Fast money and fast cars Adura agba Adura mi agba Owo wo le ya pa ya pa Owo wo le ya fu ya fu Owo oh oh oh 'Am a moving train 'Me I no dey tire 'When I get the money 'My head dey inspire 'Hustle ko ji 'Make you no go sleep for bustop 'Hustlez Ko ji 'Time no wait for no man 'Owo owo ni koko oh 'Owo owo ni koko 'Owo owo ni koko oh 'Owo owo ni koko Hustle sha you know If you want to live in a mansion Hustle make you blow Fast money and fast cars Adura agba Adura mi agba Owo wo le ya pa ya pa Owo wo le ya fu ya fu Owo oh oh oh 'Am a moving train 'Me I no dey tire 'When I get the money 'My head dey inspire 'Hustle ko ji 'Make you no go sleep for bustop 'Hustlez Ko ji 'Time no wait for no man 'Owo owo ni koko oh 'Owo owo ni koko 'Owo owo ni koko oh 'Owo owo ni koko