Sid on the mix ye Hmmm yeh Yeh yehee eh eh Ohhh oh Jayboi Mr capable Ye warridoo hoo hoo Kosi eda tomo ola So why I no go hustle Mo bebe si oluwa so why I no go bubble No pain No gain Person wey work go chop No pain No gain Person wey hustle go ball Artiste plenty for naija You know to blow no easy I'm addicted to the game and I go get my season You you go blow Me I go blow We go give God the glory Oke ni malo mio le jabo Eran ni maje mioni labo o Sheybi na the money I dey pray for Sheybi nah money I dey hustle for Korimi ko gbemidebi rere Orimi show me some Favour Hustle and pray for the money Make I blow one day kiwon momi Sheybi nah person be dangote Baba bless my way eh eh iyeee Kosi eda tomo ola So why I no go hustle Mo bebe si oluwa so why I no go bubble No pain no gain Person wey work go chop No pain no gain Person wey hustle go ball I came from the family of 4 and I'm the first son Woni okunrin jeya gan but then I was stubborn Adura upcoming nipe koda bi Davido Olosho mon nkan ti aberi ki oun to pa figo Woni to be a man no be one day Oje tepa moshey dada wo hustle go soon pay Every way no be way? So which one is one way Shati pa ota e lenu moh say watin dem wan say I'm addicted to the game iyen gon ni wonpe ni focus Lyrics yen gbalori mi shey rap ni abi chorus Odun yi nima shine shey efe bami bet e Gbogbo eyin te fo ju dimi pata lema regret e h Oma yawon lenu tonba lemi tiwon deba Ema foju dimi omo eru mi shile joba Ti ma joba ma joba lori enemies mi Tiwonmi rimi tiwon ma sofunmi pawon miss me Kuronbe Sheybi na the money I Dey pray for Sheybi nah money I Dey hustle for Korimi ko gbemidebi rere Orimi show me some Favour Hustle and pray for the money Make I blow one day kiwon momi Sheybi nah person be dangote Baba bless my way eh eh iyeee Kosi eda tomo ola So why I no go hustle Mo bebe si oluwa so why I no go bubble No pain no gain Person wey work go chop No pain no gain Person wey hustle go ball No pain no gain Ooh no pain no gain o Ahh no pain no gain Ooh no pain no gain