Kishore Kumar Hits

Tim Godfrey - Akpoaza lyrics

Artist: Tim Godfrey

album: Fearless Wrshp


Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Anytime I call am he answer
Eeh
Even when I sick na my healer
Eeh
When am in need na provider
Eeh
When am in trouble na helper
Ahaa
Any pit wey my enemy dig for me
Jump and pass (×2)
Ooh ooh ooh ooh
Ahaaa ahaaa
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
I ask am for child e give me children
Eeh
I ask am for house e give me mansion
Eeh
Before I dey ask e dey answer
Eeh
That is why I dey call am agidigba eeh
Any pit wey my enemy dig for me
Jump and pass (×2)
Ooh ooh ooh ooh
Ahaaa ahaaa
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Akpoaza ka chineke mu bu oo
Eeh
Eeh
Eeh
Ahaa
Mkpo ya n'tutu
Kpo ya oga za
Mkpo ya n'ehihie
Kpo ya oga za
Mkpo ya n'abali
Kpo ya oga za
Akpoaza ka chineke mu bu oo (×2)

Поcмотреть все песни артиста

Other albums by the artist

Similar artists