The Dipsciples Music (Yeh Yeh Yeh Yehh) Omo Iya Aje (Uh uh uh uhh) Alhamdullilah (Alhamdullilah) Bismillah (Bismillah) I Put My Best In All I Do (Gegeti) My Talent E No Get Part Two Dem Say Musician Wey No Get Tattoo (He No Get Swag Nah) Eh! Aww Ola Look At You (Look At You) Look At You Dem Say My Career Is A Joke (Gegeti) But Any Shot I Play Is A Goal (Inside The Net) Anyhow E Be We Go Grow ooh I Dey Water All The Seed I Sow Some People Think Say Dem Be God Dem Say I No Go See Result I Told Them Make Them Keep In Touch Dem Go Soon Come Chill With Us Some People Think Say Dem Be God Ehn Me Self I Be Thug I Told Them Make Them Make Dem Keep In Touch Dem Go Soon Come Chill With Us Fuck All Your Predictions (Predictions Yea Yea) I Am Young And Ambitious (Ambitious, Ambitious) It's From My Heart That I Sing This Song And I Hope You See The Vision (See The Vision) I Put My Best In All I Do (Ibi made made) My Talent E No Get Part Two (ibi made made) Dem Say Musician Wey No Get Tattoo (ibi made made) Eh! Aww Ola Look At You (ibi made made) Look At You ♪ Ah Omo Iya Aje, Look I'm Not Gonna Stop Till The World Hear My Sound (Sound) Till They Give Me My Crown OlaDips Is Representing A Symbol O'le Make Eh, Ko Matter Ibi Toti N Bo Hope, Motivation Is The Scope (Scope) Testimony With A Prove (Prove) Adura Lo N Gba Ko N Se Soap Tobafe Fo Loke Biti Dove Awon Eyan Yapa Tiwon Rowapin Se Won Pada Short Ni Bi 'Lápintẹ' CEO Company Won Owa Ibise Ti N Ba Mu Gbedu Le Nisin Won A Bamije Awon Eyan Yapa Tiwon Rowapin Se Won Pada Short Ni Bi 'Lápintẹ' CEO Company Won Owa Ibise Ti N Ba Mu Gbedu Le Nisin Won A Bamije Some People Think Say Dem Be God Dem Say I No Go See Result I Told Them Make Them Keep In Touch Dem Go Soon Come Chill With Us Some People Think Say Dem Be God Ehn Me Self I Be Thug I Told Them Make Them Make Dem Keep In Touch Dem Go Soon Come Chill With Us Fuck All Your Predictions (Predictions Yea Yea) I Am Young And Ambitious (Ambitious, Ambitious) It's From My Heart That I Sing This Song And I Hope You See The Vision (See The Vision) I Put My Best In All I Do (Ibi made made) My Talent E No Get Part Two (ibi made made) Dem Say Musician Wey No Get Tattoo (ibi made made) Eh! Aww Ola Look At You (ibi made made) Look At You