Ahan ahan I've been battling sapa-sisco lati january (Eh God) Say my december nogo detty? Àní k'ámá ri (Kò possible) But I dey think am on a low how much be my salary? (Ahh) Me I no fit kill myself, mi òlè pa ara mi (Never that) Because shishi no dey my account Kọ'bọ' no dey my kolo Sheybi dem say this life nah yolo But óyẹ kí èmi na l'ówó Shishi no dey my account Kọ'bọ' no dey my kolo Sheybi dem say this life nah yolo Bóyá kí n wá Iṣẹ' wọ igbòro Shey my december go, december go detty like this? E go detty like this? Shey e go detty like this? Shey my december go, december go detty like this? E go detty like this? Shey e go detty like this? Shey my december go, december go detty like this? (God ahbeg) E go detty like this? Shey e go detty like this? (I don't wanna be a mechanic) Shey my december go, december go detty like this? (I wanna be a baller) E go detty like this? (ọmọ ìyá àjé) Shey e go detty like this? (Ahan ahan) My prayer point this year nah God-ahbeg I dey put in work, hustle for my bread Múmi wọnú ayé kí ọmọ ọpé lọ win I get plenty people wey depend on me Ki n tó gbọ' ti ẹbí, ki n tó gbọ' ti ará Ki n tó gbọ' ti àwọn ẹlẹ'nu yọ, tọ"ń ta ilá Change tókùn l'èmí na mafi guide Ti n mafi ṣe big-boy l'orí I.G Shishi no dey my account Kọ'bọ' no dey my kolo Sheybi dem say this life nah yolo But óyẹ kí èmi na l'ówó Shishi no dey my account Kọ'bọ' no dey my kolo Sheybi dem say this life nah yolo Bóyá kí n wá Iṣẹ' wọ igbòro Shey my december go, december go detty like this? E go detty like this? Shey e go detty like this? Shey my december go, december go detty like this? E go detty like this? Shey e go detty like this? Shey my december go, december go detty like this? (God ahbeg) E go detty like this? Shey e go detty like this? (I don't wanna be a mechanic) Shey my december go, december go detty like this? E go detty like this? Shey e go detty like this? I wanna be a baller Sapa-bien-mercy