Boi Chase You X I don come with another one! Me I no get beef with nobody I put my mind on my money Bad energy far from me yeah yeah yeah And anybody wey come to dey follow me Gats know say e no go reach I no dey fight anybody seat yeah yeah yeah I go just dey denge Dey pose Dey pepper Dey go When I denge, dey post I go pepper dem o I go just dey denge Dey pose Dey pepper Dey go When I denge, dey post I go pepper dem o Live my life I no send, no send I dey go dem no there In my life for no 'gret Na the money dey my head Live my life I no send, no send I dey go dem no there In my life for no 'gret Na the money dey my head As e dey be Na the money be my fantasy So make nobody pressure me Make nobody bother me yeah yeah yeah Many jealous me Bad belle wan dey hinder me But me I no get beef with nobody I put my mind on my money My money I go just dey denge Dey pose Dey pepper Dey go When I denge, dey post I go pepper dem o I go just dey denge Dey pose Dey pepper Dey go When I denge, dey post I go pepper dem o Live my life I no send, no send I dey go dem no there In my life for no 'gret Na the money dey my head Live my life I no send, no send I dey go dem no there In my life for no 'gret Na the money dey my head Yo X Give 'em TY mix